On my mind de Danicberry
Letra de On my mind
Yee
Oh no no no
Danicberry yeah
Fa fa fa fa faaa na na
Onye eze
On my mind
On my mind
No be lie
No be lie
Yeah
If I tell you say na you wey dey for my mind
You know what I'm saying is true girl mi I no dey lie
Baby come make we mingle
You live me baby girl I go single
You tell me wetin wey you wan do girl
Kiss me I no go talk oh
Wetin wey you give me make I chop oh
Come make we mingle
You live me baby girl I go single
Tell me wetin wey you wan do girl
Kiss me I no go talk oh
Wetin wey you give me make I chop oh
You're on my mind
You're on my mind
No be lie
E no be lie (oh na na na)
Girl you're on my mind
You're on my mind
You're on my mind
You dey mi mind
You dey mi mind (yeah yeah yeah)
Bad fine girl
Tell me where you come from
Brown skin girl, (wo) would you tell me where you come from
Girl you know you gwarn
Nice sweet girl eh eh I know you come from ghana
You fine pass rihanna and fresh pass banana
My juliana
She say she dey like my matter
She come from ghana
Fine pass rihanna
Fresh pass banana ah
My juliana
You're on my mind
You're on my mind
No be lie
E no be lie (oh na na na)
Girl you're on my mind
You're on my mind
You're on my mind
You dey mi mind
You dey mi mind (yeah yeah yeah)
I fit to die I fit to die for your love
I don dey craze I done dey crazy for your love
Igbakalam ishie
Biko biko please
Come and gimme kiss
Make I feel ease
Inna my you get the keys
I dey beg you please
Anam ayo gi biko
She dey tell me say eh eh
Say she dey like my matter
Say she dey come from ghana
Fine pass rihanna
A fine girl from ghana
Oh na na na na na na
You're on my mind
You're on my mind
No be lie
E no be lie (oh na na na)
Girl you're on my mind
You're on my mind
You're on my mind
You dey mi mind
I dey beg you biko
I dey beg you I dey beg you please ooh oh
I dey beg you don't go
I dey beg you I dey beg you please ooh oh
Eh oh
Traducción de On my mind
Letra traducida a Español
Traducción de la letra realizada con IA.0
0
Tendencias de esta semana

Die With A Smile ft. Lady Gaga
Lady Gaga

NINAO
Gims

Still Bad
Lizzo

Loco
Neton Vega

Nada Tengo
Divididos

Tutu ft. Pedro Capó
Camilo

Ella y Yo (Remix)
Farruko

Still Gonna Love You
Gwen Stefani

DtMF
Bad Bunny

ME JALO ft. Grupo Frontera
Fuerza Regida

La Verdad
Siloé

Safeandsound
Parcels

Si Tuviera Que Decirlo
Pedro Fernandez

Tu Boda ft. Fuerza Regida
Óscar Maydon

PPC
Roa